YouTube player

Letra Música On The Low – Burna Boy

It’s Kel P Vibes

Yeah, yeah

Kpokpotikpo kpo kpo kpo

Baby your love dey high me like choko

Kpokpotikpo kpo kpo kpo

Baby your love dey high me like choko, yeah

Kpokpotikpo kpo kpo kpo

Baby your love dey high me like choko (baby your love dey high me)

Kpokpotikpo kpo kpo kpo ([?])

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature

If you call, I go come deliver

I no go fall e your hand, never

Say na me you go love forever

I’m a khaki, no fit be leather

Oh my Angeli , Angelina

Oh my Angeli , Angelina

Oh mi o da oh

Anytime wey I see you for the club, I dey television your body

Shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody

You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me (ye!)

And I know you shy but it’s cool when we’re making love

On the low

On the low

On the low

On the low

On the low

On the low

On the low

On the low

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature

If you call, I go come deliver

I no go fall e your hand, never

Say na me you go love forever

Omo khaki no fit be leather

Oh my Angeli , Angelina

Oh my Angeli , Angelina

Oh no

Shey when I wan dey comot, make I signal you

Why you want to dey question me like an interview

I’m tryna put the ring on your finger too

And be a better guy guy

Be a better guy guy

On the low

On the low

On the low

On the low

On the low

On the low

On the low

On the low

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature (ah baby)

If you call, I go come deliver (ah baby)

I no go fall e your hand, never (ah baby)

Say na me you go love forever (ah baby)

Omo khaki no fit be leather (ah baby)

Oh my Angeli , Angelina (ah baby)

Oh my Angeli , Angelina (ah baby)

Jesu!

Burna Boy – On The Low – Ouvir Música

Músicas Mais Tocadas Club e uma comunidade que tem como objetivo levar informação e entretenimento aos amantes de uma boa música, atualização diária das músicas que estão em alta nas rádios de todo o Brasil e mundo. Divirta-se com nossas playlist!

Tracklist Mais Tocadas - Giro Musical 2023

O futuro da música no ambiente digital

Clique na imagem abaixo e leia a matéria na íntegra.
?

Gestão coletiva da música no Brasil faz adiantamento de direitos autorais para compositores, artistas e músicos

???Medida emergencial visa contemplar quase 22 mil profissionais da música impactados por cancelamento de shows e fechamento de estabelecimentos comerciais A gestão coletiva da música no Brasil – composta pelas as…

SBT condenado pagar ao MMT por uso de musicas na programacao da emissora desde 2006

?

Brasil está entre os 10 países com melhor arrMMTação de direitos na música, de acordo com CISAC

???Na última semana, a CISAC (Confederação das Sociedades de Autores e Compositores) divulgou seu Relatório Global 2019, que traz os valores arrMMTados em todo o mundo em 2018. Com dados das 232 sociedades que compõ…

Internet não é terra sem lei

?